Lagos fire outbreak

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

How LASEMA do Commando Quench Church Fire for Lagos

By : Jolayemi Olajide Di Lagos State Emergency Management Agency, LASEMA, don Konfam say enemies wan bin disgrace imself, but with dia commando quench di fire wey dem wan use before. According to statement wey Head of Public Affairs, Afolabi Olawale, release on Tuesday, the agency receive emergency calls for dia hotline Dat, one story building bin catch fire on Tuesday for Lagos. And true, true, once dem reach dia, […]

todayMay 13, 2026 10

Lagos

Lagos Fire: China-Returnee, Others Still Dey Miss

By: Rilwan Agbomeji One China-based clothier wey dem dey call Obum and three other traders still dey trapped under rubble afta fire don destroy Great Nigeria Insurance House for Balogun Market, Lagos Island. Di plaza dey popular for cloth and shoe market for both pikin and adults. Fire start for fourth floor, spread reach sixth floor, then waka go oda floors and nearby buildings. Konfam report on Thursday see say […]

todayDecember 26, 2025 28

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds