Lagos

Lagos Gorment to  Launch Special Driver’s License for Lagosians

todayMay 12, 2026 4

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Lagos State gornment  say like dis, wan launch dia own driver’s license in collabo with Federal Gornment to improve road safety and order for Lagos traffic.

Commissioner for Transportation Oluwaseun Osiyemi naim yarn dis one on Monday inside im ministerial briefing for Alausa, Ikeja.

Saying dat,   dem go launch di state-owned license in few weeks.

Cue in sound

He still add say Federal Executive Council don approve funding for phase one of Green Line rail project wey go start by third quarter of 2026 for Lagos.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds