Lagos

Lagos-Ibadan Expressway Askident Pai Three, Wunjor One

todayMay 4, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

FRSC, Ogun branch don Konfam say three kpai, while one wunjure for road askident wey happen on Sunday for Lagos-Ibadan Expressway.

Dis na according to FRSC Sector Command for Ogun State tuk, tuk person, Odunsi Afolabi,

Afolabi explain say di crash hapun around 1:04 p.m. for Oniworo area, and e involve eight Men

Explaining di askident say na one blue Lexus Jeep collide with a black Boxer bike.

FRSC say di cause of di crash sti dey under investigation, but dem believe say e involve road safety issue on di busy expressway.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds