Lagos

Lagos Seal 2 Places Over Dirty Wastewater Waka

todayMay 6, 2026 1

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Lagos State Wastewater Management Office don seal some business centres for Lekki Phase 1 on Tuesday over illegal wastewater discharge.

According to Commissioner for Environment, Tokunbo Wahab, on Wednesday, di way di area take dey smell, naim make dem waka di waka.

Di Commissioner for Environment say di places dey release dirty water and oil waste inside public drain, blockage, and if you see di order, e go fit raise di sick

Gornment say di action na to protect public health and keep Lagos environment clean.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds