Politics

LASG Seek Assembly Approval for Infrastructure Fund

todayJuly 22, 2026 2

Background
share close

By: Esther Daniel

Lagos State Government don ask di State House of Assembly to approve two funding plans wey go help raise money for infrastructure and development projects across di state.

Di request, wey Commissioner for Finance Abayomi Oluyomi send, na for Lagos to join di FAAC Receivables Discounting Programme under di Lagos State Infrastructure Finance Fund to get quick money for major projects.

Speaker of di House, Mudashiru Obasa, don send di requests go di Committees on Economic Planning and Budget and Finance make dem examine am and report back on Thursday.

According to di state government, di programme fit help Lagos access about 17 million dollars from third-party funding to execute critical infrastructure projects.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds