By : Jolayemi Olajide
Argentinian football legend, Lionel Messi, don win oda senior man award again oh, di Princess of 2026 Asturias Award for Sports based on im tear-rubber performance for football.
The foundation wey dey in charge of the award give the updates on Wednesday say dem choose Messi because of im worldwide impact.
The 38-year-old superstar start im career from Newell’s Old Boys youth team before im travel go Spain join Barcelona La Masia academy when im dey just 13 years old.
People dey hail this award as one big honor to cap for the fine work wey di Rosario-born maestro don do.