Sports

Messi to Lead Argentina 26-Man Squad For World Cup

todayMay 29, 2026 7

Background
share close

Argentina  coachie, Lionel Scaloni don release im  26 players wey im wan carry go di 2026 world cup say na Lionel Messi go lead dem.

Di 38-year-old football king na im top di list, but one big surprise na say Real Madrid star boy Franco Mastantuono no dey among di players wey dey go di tournament.

Dis major competition go make am di sixth time wey Messi dey play for World Cup.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds