OBODO NAIJA

NSCDC Grab 24-Year-Old For Telecom Mast Vandalism

todayOctober 2, 2026 8

Background
share close

By: Mariam Ajayi

NSCDC don grab one 24-year-old man, Nweke Wisdom, as dem accuse am of dey break telecom mast and thief equipment for inside.

Dem say dem catch am Thursday for Esther Obiakor Estate, Agu-Awka, Anambra, before dem carry am go NSCDC headquarters for Awka.

NSCDC media oga, Edwin Okadigbo, say first investigation show say di suspect na person wey dey specialise for vandalising telecom masts and carting valuable equipment comot.

Written by: News Editor 2

Rate it

Similar posts

OBODO NAIJA

Chelle Make Two Changes To Super Eagles Squad

By: Mariam Ajayi Midfielder John Otomewo and defender Vince Osuji don join di team to replace captain Wilfred Ndidi and Akpe Victory, wey no go play di match. Otomewo recently move from Israeli club Hapoel Jerusalem join French Ligue 2 side Stade de Reims. Osuji dey play for Norwegian club […]

todayOctober 2, 2026 5


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds