Lagos

One Woman Kpai, Four Injured As Two Sienna Buses Jam Demselves For Third Mainland Bridge

todayMay 5, 2026 6

Background
share close

By: Jolayemi Olajide

Say nor be small jogolo sup for Third Mainland bridge as two Toyota Sienna buses jam demselves kpaing one woman and wunjor four other passengers on Tuesday.

According to report dis askident hapun for early momo near Iyana-Iworo, and both buses carry full passengers.

LASEMA tuk, tuk, Olawale Afolabi, later konfamate dis mata to tori pipo dat emergency team reach di area quick to calm di situation.

Say dem don carry di wunjured persons  go nearby sick pipo house, dat is health centre, for urgent treatment.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds