By: Kofoworola Olayinka
Messi last competitive match for Argentina na di 1-0 loss to Spain for World Cup final in July.
Out of the 17 Argentina players wey play dat match, na only two go dey under 30 when 2030 World Cup start.
Veteran defender Nicolas Otamendi don retire from international football, while goalkeeper Emiliano Martinez and midfielder Leandro Paredes fit follow.
Paredes say if Messi no dey, e go hard for Argentina make things continue the way dem dey before, as questions also dey surround coach Lionel Scaloni future.