spain

3 Results / Page 1 of 1

Background

Sport Yarns

Spain Shock France, Enter World Cup Final

By : Jolayemi Olajide Spain don shock World Cup favourites, France, beating demĀ  2-kondo victory on Tuesday to book dia place for the final of di tournament. Mikel Oyarzabal first-half penalty and Pedro Porro second-half goal naim hellep di European champions secure the win for AT&T Stadium, Texas. Spain, wey win the World Cup for 2010, go now face either Argentina or England for Sunday final in New Jersey.

todayJuly 15, 2026 7

obodo oyinbo

Heatwave Kill Over 1,000 People For Spain

More than 1,000 pipo don kpai for Spain because of di recent heatwave wey roast Europe. Spain Carlos III Health Institute konfam dat at least 1,028 pipo naim don kpai from heat-related sickness during di extreme hot weather. Di death figure double di 407 deaths wey Spain record for June 2025, wey bin be di hottest June before. Weather agency Aemet also confirm say di first six months of 2026 […]

todayJuly 1, 2026 9

OBODO NAIJA

Spain Release Arsenal Midfielder Zubimendi Over Knee Wahala

Spain don release Arsenal midfielder Martin Zubimendi from dia squad. According to Spain Football FederationĀ  on Sunday,Ā  say na to protect im health and avoid any serious pain to di knee. Zubimendi play small as substitute for Spain 3-0 win over Serbia on Friday. Im nor go play friendly against Egypt for Barcelona on Tuesday.

todayMarch 29, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds