MESSI

4 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Paredes: Messi No Dey, Argentina Go Struggle

By: Kofoworola Olayinka MessiĀ  last competitive match for Argentina na di 1-0 loss to Spain for World Cup final in July. Out of the 17 Argentina players wey play dat match, na only two go dey under 30 when 2030 World Cup start. Veteran defender Nicolas Otamendi don retire from international football, while goalkeeper Emiliano Martinez and midfielder Leandro Paredes fit follow. Paredes say if Messi no dey, e go […]

todaySeptember 2, 2026 17

Sports

Messi Score As Argentina Survive Egypt Scare

By: Yusuf Abuh Argentina fight back from two goals down to beat Egypt 3-2 for Atlanta and qualify for di World Cup quarter-final. Yasser Ibrahim and Mostafa Ziko bin give Egypt 2-0 lead, even as Lionel Messi miss penalty after goalkeeper save am, before Cristian Romero start di comeback with header. Messi later score di equaliser to make am nine straight games wey im don score for World Cup matches […]

todayJuly 8, 2026 19 1

Sports

France And Argentina Cruise Enter Next Round For 2026 World Cup

By: Yusuf Abuh   Unto world cup update, France national football team don show again say dem no come World Cup to con joke as dem beat Iraq 3–0,Ā  wey make dem move to di Ā next round, Mbappe score two goals and Dembele naim collobi di last one. Meawhile, Argentina sef do dia own for one conner, dem settle down beat Austria 2–0,Ā  with Messi scoring two goals. For another […]

todayJune 23, 2026 20

Sport Yarns

Ronaldo And Messi Wan Make History With 6thĀ World Cup

By : Jolayemi Olajide Football legends Cristiano Ronaldo and Lionel Messi na im dey headline di list of global superstars wey go feature for di 2026 FIFA World Cup wey Canada, United States and Mexico go co-host. According to information wey MSN.com publish on Friday, di big tournament go feature 48 national teams and plenty established stars alongside rising football talents from around di world. Ronaldo, wey be Portugal captain […]

todayJune 5, 2026 59

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds