OBODO NAIJA

Peter Obi Call Make Naija join hands Fight Hunger

todaySeptember 7, 2026 11

Background
share close

By: Damilola Adekunle

Peter Obi don call on Naija leaders and citizens to join hand together rescue di country from poverty, hunger and insecurity ahead of di 2027 presidential election.

Obi make di call on Monday for Abuja, where e attend di commissioning of Oyo State Gofnor Seyi Makinde 2027 presidential campaign office.

Di former Anambra gofnor say Makinde qualify to contest for presido, adding say whoever Naija choose through credible election deserve everybody support to build better country.

Obi say dem no dey desperate for power, but want Najia to freely choose dia leader and everybody come together to build a new Naija.

Written by: News Editor 2

Rate it

Similar posts

OBODO NAIJA

Kidnappers Reduce NYSC Members Ransom To N100m

By: Mariam Ajayi Kidnappers wey hold 20 incoming NYSC members for Imo State don reduce dia ransom from N1bn to N100m as dia families dey worry about dia safety. Personal loans wey Nigerians collect don rise to about N2.06tn as high cost of living dey affect spending, according to CBN. […]

todayOctober 5, 2026 9


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds