Di Nigeria democratic Presidential candidate, Peter Obi don distance himself for dis fuel subsidy mata say mismanagement of money by di current gorment nor mean say make Nigeria return back to subsidy.
Im fire fire dis mata during sit down tok tok inside di Nigerian Bar Association Annual General Conference for Port Harcourt, Rivers State.
Di presidential candidate of NDC say hin support removal of subsidy, but gornment suppose use di money wey dem recover provide better alternatives for Nigerians instead of allowing corruption and mismanagement.
However, Omoyele sowore scata table as begin accuse im opposition particularly ADC dem don enter gorment and fail B4, ngwanor, na so Ameachi wey rep di ADC fire back