OBODO NAIJA

Police Approve Job For Families Of 10 Officers Weh Bandits Kpai For Kebbi

todayAugust 25, 2026 4

Background
share close

Di Inspector-General of Police, Olatunji Disu, don approve recruitment of relations of di 10 police officers wey jaguda bandits kpai  for Kebbi State, after dem apply to join di force.

Disu use di opportunate promise Nigeria Police Force hin no go abandon di families of any officers wey lose dia lives based on duty call.

Di IGP sti promise to pay all salaries and promise wey dem make to dis particular officers.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds