Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi oga Presido Bola Ahmed Tinubu don inaugurate di remodelled Tolu Schools Complex for Ajegunle, Lagos State.
Say, di complex wey dey Ajegunle get 31 secondary schools, 5 primary schools, plus vocational centres, science labs, ICT and robotics hubs.
Represented by Senate Presido Godswill Akpabio, oga presido tuk how dis school take be good achievement, say na one of di biggest school collection for Sub-Saharan Africa.
Written by: News Author
Big Tolu Schools Complex BOLA AHMED TINUBU President Tinubu Tinubu projects Tinubu school project
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026