Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Wi oga Presido, Bola Tinubu don tuk say Nigeria ready to do beta business collabo with United Kingdom stronger, especially for aviation and other areas wey go benefit both sides.
Im yarn dis one when im receive delegation from British Airways, led by Richard Montgomery, for Aso Rock on Wednesday.
Tinubu explain dat dis new collabo go make long relationship between Nigeria and Britain stronger, an very important for both countries.
Written by: Rilwan Agbomeji
BOLA AHMED TINUBU Nigeria UK partnership Nigeria UK trade deal
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026