OBODO NAIJA

 Presido Tinubu Assure Nigerians Say Nigeria Dey Move From Reform To Prosperity

todayOctober 1, 2026 14

Background
share close

 

Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don konfamate to Nigerians say di series of economic reforms wey government introduce go surely bring better days.

Tinubu give di assurance for im address to di nation on Thursday, October 1, as Nigeria dey celebrate 66th Independence Day.

Tinubu say di reforms no weaken di economy as many pipu believe, and e assure Nigerians say di promises wey e make dem dey gradually fulfill.

E say when im administration enter office, dem decide to do things differently and tackle di major problems wey dey affect di country, and dat di reforms hard and di side effects real, but Nigerians no suppose mistake di medicine for di sickness.

Written by: News Editor 2

Rate it

Similar posts

OBODO NAIJA

Kidnappers Reduce NYSC Members Ransom To N100m

By: Mariam Ajayi Kidnappers wey hold 20 incoming NYSC members for Imo State don reduce dia ransom from N1bn to N100m as dia families dey worry about dia safety. Personal loans wey Nigerians collect don rise to about N2.06tn as high cost of living dey affect spending, according to CBN. […]

todayOctober 5, 2026 9


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds