By: Mariam Ajayi
Presido Bola Tinubu don defend di economic reforms wey dey make life hard for Nigerians, say na necessary plan to push Nigeria economy reach $1 trillion by 2030.
Tinubu, through APC National Chairman, Prof Nentawe Yilwatda, say although di medicine bitter now, government foreign reserve and revenue don dey improve.
But former Vice Presido
no gree, as e question why government wait for more dan three years before dem bring measures like cheaper transport and food support to help poor Nigerians.