Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Wi oga Presido Bola Tinubu don enter Lagos for easter celebration after im go condole victims of di Angwan Rukuba attack.
Tinubu arrive airport around 7:20 p.m., where Lagos State Govo Babajide Sanwo-Olu and other top officials receive am.
People wey see am tuk say Tinubu go celebrate Easter and also inaugurate some gornment projects for di state.
Written by: Ridwan Agbomeji
Bola Tinubu Lagos state SANWO OLU
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026