By: Yusuf Abuh
Oya oh, Middle East dey boil like dis, pepper bodi everywia as Qatar Foreign Ministry spokesperson, Majed Al-Ansari, dey cry give US make dem calm down for di Strait of Hormuz, say oil business dey suffer.
According by di oyinbo wey dem speak news statement, “industrial catastrophe naim dey hapun for di strait of Hormuz.
Kpler data show say na only about 10 cargo ships dey manage cross di waterway daily for di last 10 days and na di lowest since May after US and Iran start anyhow doings for di waterway.