Lagos

Sanwo-Olu Free 43 Inmates As Lagos Dey Fight Overcrowding For Prisons

todayApril 7, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, don approve di release of 43 inmates from correctional centres across Lagos State on Monday, to hellep reduce overcrowding.

Attorney-General and Commissioner for Justice, Lawal Pedro, say di release sef don show Gornment commitment to justice, fairness, and proper rehabilitation for inmates.

Di inmates wey sti get prison sentence normally,  say dem carefully check dia character according to legal and administrative rules, and before di release

Pedro also tuk say Lagos dey renovate correctional centres telling Federal Gornment to join body for di mata.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app