shettima

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

Shettima Rake Say EFCC Make Foreign Investors Trust Naija More

By: Esther Ayoola Wi Vice Presido, Kashim Shettima, nor be small tin oh, don rake full newspaper say, na diĀ  strong work by EFCC make Naija name nor loud for money laundry mata. Shettima yarn dis one during di commissioning of EFCC new zonal office for Ado-Ekiti, Ekiti State. He also assure Nigerians say Federal Gornment go continue to strengthen anti-corruption agencies through beta infrastructure, staff welfare, training and operational […]

todayJune 10, 2026 7

OBODO NAIJA

VP Shettima Assure Nigerians Say Beta Days Dey Come

Wi Vice Presido, Kashim Shettima on Sunday say, make kontri man and woman nor too worry body, dat beta days dey come under Bola Ahmed Tinubu Renewed Hope Agenda. Im tuk Ā dis one from Abuja for im easter message, say gornment dey committed to peace, beta economy, and long-term prosperity, and say make everybody join hand solve di problems. Shettima explain why im believe say di kontri go overcome di […]

todayApril 6, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds