Sports

Spain Beat Argentina 1-0 for World Cup Final

todayJuly 20, 2026 9

Background
share close

Spain don win di 2026 FIFA World Cup after dem beat defending champions Argentina 1- kondo for extra time in Sunday’s final.

Na substitute Ferran Torres score di only goal of di match to give La Roja their second World Cup title, 16 years after dem first lift di trophy for South Africa in 2010.

Argentina goalkeeper Emiliano Martínez make plenty important saves, but Enzo Fernández red card late for normal time leave di South Americans with 10 players.

Spain later take control of di game, and Nico Williams set up Torres to score di winning goal wey seal di historic victory.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds