Sports

Super Eagles Still Ready For World Cup Playoffs – Ndidi

todayMarch 6, 2026 8

Background
share close

Super Eagles captain, Wilfred Ndidi, say im and im teammates go still play di world cup play off if , FIFA  favour dem ahead of DR Congo.

Di super eagles miss automatic qualification, after losing 4–3 on penalties to DR Congo for African play-off final last November.

Nigeria Football Federation don carry matter go FIFA, tsay some DR Congo players switch nationality wrongly, so dem dey hope say, dem fit get second chance.

As e be now, FIFA never yarn anything, and na only 20 days remain to the play-off wey go happen for Mexico.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app