agbogbo ode death

1 Result / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Benue Head of Service, Agbogbo Ode Kpai

Benue State Government don konfamate say their Head of Service, Agbogbo Ode, don kpai on Saturday, after short sickness. According to statement wey Secretatry to di State Government Serumun Deborah sign on Saturday, dem describe Ode as strong technocrat and public service veteran wey give plenty years of solid service to di state. Government talk say im death shake di system well-well, as many people know am for straight character, […]

todayMay 2, 2026 3

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds