OBODO NAIJA

Benue Head of Service, Agbogbo Ode Kpai

todayMay 2, 2026 2

Background
share close

Benue State Government don konfamate say their Head of Service, Agbogbo Ode, don kpai on Saturday, after short sickness.

According to statement wey Secretatry to di State Government Serumun Deborah sign on Saturday, dem describe Ode as strong technocrat and public service veteran wey give plenty years of solid service to di state.

Government talk say im death shake di system well-well, as many people know am for straight character, serious dedication, and di impact wey e leave for Benue State Civil Service.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

OBODO NAIJA

One Woman kpai, Pikins wunjure as Israel Strike Lebanon

One woman kpai and even pikins injure as fresh attack hit southern Lebanon on friday. Israeli army konfamate say dem strike about 40 Hezbollah positions, while Hezbollah sef say dem fight back with attacks on Israeli soldiers. Israel dey carry out systematic destruction of homes, infrastructure and water networks for […]

todayMay 1, 2026 6


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds