APC

37 Results / Page 4 of 5

Background

Politics

Jandor Pull Out For Lagos Governorship Race

Di 2023 Pipos Democratic Party Lagos state governorship candidate, Dr Abdul-Azeez Adediran, AKA Jandor, don withdraw from Lagos 2027 governorship race. E tuk dis one on Thursday for news conference, say e dey follow President Bola Tinubu endorsement of Deputy Governor Obafemi Hamzat as APC consensus candidate. Jandor, wey be Lagos4Lagos Movement leader, explain say dem don earlier agree to support whoever party choose, so e decide to step down. […]

todayApril 30, 2026 22

National

Former Foreign Minister, Tuggar Buy N50m APC Governorship Form for Bauchi

By: Esther Ayoola Former Minister of Foreign Affairs, Ambassador Yusuf Maitama Tuggar, don go buy APC N50 million governorship nomination form say im wan contest 2027 election for Bauchi State. According to update by Imran Mohammed, aide to APC National Chairman Nentawe Yilwatda, Tuggar don sign documents as party officials present am di form for party secretariat. Tuggar tuk say im ambition no be to cause division but to strengthen […]

todayApril 29, 2026 22

National

APC Release 2027 Election timetable, Presidential Ticket For ₦100m, and Govo ₦50m

By: Esther Ayoola Say like dis All progressives Congrees APC don release dia timetable and schedule of activities for di 2027 general elections. Dis na according to statement wey di party National Publicity Secretary, Felix Morka tuk  wey im joinbodi sign with National Organising Secretary, Sulaiman Argungu on Monday for Abuja. Part of di schedule na how dem go run screening, appeal process and party primary elections for different positions, […]

todayApril 21, 2026 26

Politics

APC Resume Dia E-registration System, PDP Claim 4.2 Million Members

APC don resume dia registration doings even as politics don dey hot. APC tuk tuk, Felix Morka, for statement on Wednesday announce am say, dem don resume electronic registration for all wards and approved spots nationwide. E tell old members make dem go confirm dia membership, and new people make dem rush join di party sharp sharp. But for PDP side, one faction wey Tanimu Turaki lead, and Seyi Makinde […]

todayApril 2, 2026 20

OBODO NAIJA

APC South-West Pick New Exco By Consensus For Lagos Congress

Kekemeke and seven other zonal executives don become leaders by consensus for All Progressives Congress South-West congress wey hapun for Mobolaji Johnson Arena, Lagos. Chairmo of di  congress committee, Jide Jimoh, say about 1,398 delegates from states like Oyo, Ondo, Osun, Ogun, Ekiti and Lagos show for di exercise. Dem use consensus arrangement and voice vote take confirm di new executives. Babajide Sanwo-Olu, wey speak for South-West govo, praise di […]

todayMarch 26, 2026 21

National

APC Screening Committee Clear Nentawe Yilwatda

Aspirants Screening Committee of All Progressives Congress National Convention 2026 on Tuesday don screen party National Chairmo Nentawe Yilwatda for APC National Convention 2026. Committee wey Biodun Oyebanji lead for Abuja ask Yilwatda make e take bow, as dem praise am for im leadership. Say di screening na for aspirants wey don buy and submit dia Expression of Interest and Nomination Forms, as dem dey prepare to contest for different […]

todayMarch 25, 2026 23 1

OBODO NAIJA

VP  Shettima Welcome Dauda Lawal Join All Progressives Congress

Vice Presido, Kashim Shettima on Wednesday for Abuja don go receive Zamfara State Governor Dauda Lawal and im supporters into All Progressives Congress (APC) on behalf of  oga Presido, Bola Tinubu. Oga vice Presido yarn every every for di ceremony, say Tinubu dey work seriously through security agencies to end di insecurity for di obodo naija. Shettima explain say Lawal joining APC, e go hellep beta collabo and support efforts […]

todayMarch 25, 2026 28 1

National

Taraba Governor Go Meet Tinubu For Aso Rock

Taraba Governor Agbu Kefas don go Aso Rock to meet Tinubu for closed-door session, E waka enter inside di Presidential Villa around 2pm on Monday. Dis na im first visit since e dash PDP goodbye join APC, and e waka enter di State House with APC National Chairman, Prof. Nentawe Yilwatda. Kefas cancel im APC welcome wey suppose hold November 19, say e no make sense to celebrate while Kebbi […]

todayDecember 1, 2025 25

National

Ambode Declare Say Him Go Run For 2027 Lagos Governorship, Pledge Support For Tinubu Second Term

Former Lagos State Governor, Akinwunmi Ambode, don announce say him wan run for 2027 governorship election for Lagos, and e still back President Bola Ahmed Tinubu make dem re-elect am. Ambode talk this one for Badagry during one sensitisation programme wey dem do to encourage people to register and collect their Permanent Voter Cards (PVC). The former governor no show for there personally, but Dr. Seyi Bamigbade, wey be Director […]

todaySeptember 4, 2025 145

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds