APC

39 Results / Page 3 of 5

Background

OBODO NAIJA

How Shettima Take Collect APC VP Ticket

By: Yusuf Abuh Wi oga Presido Bola Tinubu don present Vice Presido, Kashim Shettima with official sabificate to konfam am as APC vice-presidential candidate for di 2027 general election. Tinubu give Shettima di paper during small ceremony on Thursday for im office inside State House, Abuja. Di State House media office release 45-second video wey showing how Shettima enter Tinubu office before e receive di certificate. Dis one sef dey […]

todayJuly 17, 2026 20

National

Tinubu, Shettima to Fly APC Flag for 2027 Election

Edited by Ebi Oboko All Progressives Congress, APC, don officially retain Vice Presido, Kashim Shettima as running mate to wi oga  Presido,  Bola Tinubu for di 2027 presidential election. Di party don submit di names of Tinubu and Shettima as dia presidential candidates for di poll. APC National Publicity Secretary, Felix Morka, tok say di party get confidence say e go win and remain for power after di 2027 general […]

todayJuly 11, 2026 25

OBODO NAIJA

Former Kwara APC Aspirant Explain Di State Political Situationship

By Oluwatosin Ibrahim On Thursday for Kwara State, former APC gofnorship aspirant, Wale Sulaiman, say di fight over di party’s gofnorship primary dey happen because of personal ambition. Him wrap dis one for statement say make politicians try to focus on solving problems instead of fighting for power. Sulaiman complain say di fight by some APC aspirants under di G-15 group don shift attention from insecurity, unemployment, poverty, and poor […]

todayJuly 10, 2026 20

OBODO NAIJA

APC answer Peter Obi Alarm, say no level for di 2027 election

By Oluwatosin Ibrahim Nor be small tin for naija politics, as APC and opposition parties dey get am  hot, hot say, di 2027 presidential candidate of di Nigeria Democratic Congress (NDC), Peter Obi, raise alarm, say im life fit dey danger.   Di All Progressives Congress through dia  National Seco, Senator Ajibola Basiru sharpaly dismiss di claim,say,  no level, and dat na fear dey do di NDC, and Obidient Movement […]

todayJuly 9, 2026 23

OBODO NAIJA

APC Govs Vow To Fix Democracy, Make Life Better For Nigerians  

By: Yusuf Abuh Gofnors wey dey under All Progressives Congress (APC) for Progressives, Governors Forum (PGF) don agree say dem go join hand solve di challenges wey dey affect Nigeria democracy. Chairmo of di forum, Gofnor. Hope Uzodimma tok dis one after dia meeting wey end early Tuesday morning for Abuja. E still say di govos promise to work, make life beta for Nigerians and improve governance across di country.

todayJuly 1, 2026 15

OBODO NAIJA

PDP Draw Line, Say Wike No Be APC Property

By: Emmanuel Ariyo-David PDP don clear air say FCT Minister, Nyesom Wike, still be their correct man and dem no get any plan to allow am waka go join APC permanently, even though e dey work for Tinubu government. Party tuk, tuk, Jungudo Mohammed, tuk dis one for statement on Wednesday, say Wike na one of dia biggest political tools and no amount of sweet tuk go make dem give […]

todayJune 24, 2026 21

south west

Governor Adeleke ask Police to Commot Security for APC Local Gofnor Chairmen

  By : Jolayemi Olajide Osun State Governor, Ademola Adeleke, don tell the Inspector General of Police make e order im men to commot security personnel from di local gofnment chairmen wey belong to APC. Baba govo, Adeleke sorosoke dis one for Osogbo, as im ma dey touch light di Federal High Court judgement wey throway im party Accord Party and five others through window. After di judgement, na so […]

todayJune 16, 2026 24

OBODO NAIJA

APC Boast Say Dem Go Pull Over 10 Million Votes Again For Tinubu

By: Esther Ayoola Oya, look wetin dey sup for politics: Di National Chairmo of APC, Nentawe Yilwatda, don rake full newspaper say im party go collobi pass 10 million votes for di 2027 presidential election. Yilwatda yarn dis one for TV sit down tuk on Monday afta President Bola Tinubu win di party presidential primary with 10.9 million votes. Im explain say, di reason why im dey get dis kind […]

todayMay 26, 2026 21

Politics

Make Politicians Put Unity First – Shettima

Vice Presido Kashim Shettima don tell political actors make dem calm down and put unity first as preparation for 2027 general election dey gather momentum. Oga Vice Presido tuk dis for statement wey e drop for im social media page on Thursday, say make nobody do anything to scatter di country. Di naija number two man explain say election period dey always bring serious competition, but disagreement no mean say people […]

todayMay 1, 2026 26

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds