CHATGPT

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

US Teen Weh Dem Accuse Say E Kill Mama, Brother After ChatGPT Search

By: Kofoworola Olayinka Police for Massachusetts don charge teenager Aravind as adult for allegedly killing him 45-year-old mama, Sudha Venkatesan, and him 14-year-old brother, Siddharth, for dia house for Acton. Middlesex District Attorney Marian Ryan say police find some disturbing thing for Aravind internet activity, including searching for idea about killing family member on ChatGPT. Police go di house around 6:30 p.m. on Tuesday after Aravind papa ask dem to […]

todayAugust 17, 2026 16

International

California parents Don carry OpenAI go Court, As Dem Talk Say Na ChatGPT Cause their Pikin Death.

Parents of one 16-year-old boy wey commit suicide for California don drag OpenAI, di company wey make ChatGPT to court. Dem talk say ChatGPT talk plenty bad things to their pikin, Adam, for months before e take him own life. According to di lawsuit, for their last conversation, ChatGPT help Adam steal vodka from him parents and explain how him noose fit work to kill person. Adam die few hours […]

todayAugust 27, 2025 43

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds