FIFA World Cup

4 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Must Read: Big Facts About World Cup Wey You No Know

By: Blessing Aminu Since di 2026 World Cup just add another chapter to football history, e fit make sense to look back at some of di unbelievable moment wey make di beautiful game special. From historic victory and strange records to players wey overcome incredible challenges, football history get plenty tori wey still dey surprise fans today, we get beta football history fact for here: First FIFA World Cup na […]

todayAugust 28, 2026 15 2

Sports

UEFA Fire Warning Shot At Infantino Over FIFA World Cup Sale Plan

By: Esther Daniel UEFA don threaten FIFA Presido Gianni Infantino with legal action and warn am say make nobody destroy any document about di controversial plan to sell shares in FIFA competitions. Di  matter burst after reports show say FIFA wan sell part ownership of tournaments like men and women World Cup plus Club World Cup under one plan wey dem call FIFA Forward Enterprise. UEFA, together wit CONCACAF and […]

todayAugust 3, 2026 9

Sport Yarns

Ronaldo Make History Again As Portugal Release World Cup Squad

By: Esther Ayoola Portugal national football team don confirm dia squad for upcoming FIFA World Cup 2026, with Cristiano Ronaldo set to make record sixth appearance for di competition. Head coach Roberto Martinez tuk say di selection carry emotional weight, especially as dem also honour former international Diogo Jota. Di 41-year-old striker being part of di squad mean say, im na one of di first 3 male player ever to […]

todayMay 20, 2026 17

Sports

AFCON Final Ref Miss Out As FIFA Pick World Cup Referees

By: Esther Ayoola FIFA don release list of referees wey go handle di 2026 FIFA World Cup 2026, wey go hapun for USA, Canada and Mexico with 48 teams. From Africa side, countries like Algeria, Egypt, South Africa, Morocco, Gabon, Angola, Somalia and others get officials wey FIFA pick. But big name referee like Congolese Jean-Jacques Ndala Jean-Jacques Ndala, plus Issa Sy and Boubou Traoré no make di final list.

todayApril 10, 2026 24

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds