Flood Control

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Shettima Order NEMA To Prepare For Flood

By: Yusuf Abuh Vice-Presido, Kashim Shettima don direct National Emergency Management Agency, NEMA, and other gornment agencies make dem start work for  flooding now, make e nor con spoil something later. Di senior man vice presido give dis order on Thursday during meeting with di emergency task force pipo for Aso Villa, Abuja. Dis one follow National Economic Council approval of N83.2 billion on June 18 to support plans wey […]

todayJune 26, 2026 13

Lagos

Lagos Government Promise Better Flood Control For 2026

By: Esther Ayoola Lagos State Government don wire ogbonge new year promise say dem go take flood control and drainage work for 2026, to di next level based on di praise dem get for flooding season for 2025. Special Adviser to Governor on Environment, Olakunle Rotimi, ni share share dis update inside di Annual Zonal Awards of Emergency Flood Abatement Gang and Drainage Enforcement Gang for Alausa, Ikeja. Im say […]

todayDecember 30, 2025 19

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds