Two Trucks, One Car jam each oda for Gbagada Lagos State Traffic Management Authority
By : Jolayemi Olajide Nor drive wawa, wawa, pipo nor dey hear for di obodo lagos oh, like dis now Lagos state Traffic pipo, don konfam one serious motor askident wey hapun for Monday morning inside Gbagada along di express. According to LASTMA, di askident involve two big trucks wey carry cargo and one private car, gbowayi, dem jam demselves. Di agency say emergency responders and tow truck don reach […]