Hamas

5 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Israel Puts Military On High Alert For October 7 Anniversary

By: Kofoworola Olayinka Israel Defence Minister Israel Katz don put di military on high alert ahead of di anniversary of Hamas October 7 attack, warning say Hamas and Gaza residents go face heavy consequences if Israeli forces dem attack. Di ministry say intelligence show say Hamas fit attempt attacks against Israeli forces inside Gaza on October 7. Di 2023 attack kill 1,221 pipu for Israel and see 251 hostages taken […]

todayOctober 6, 2026 14

obodo oyinbo

Hamas Agree To Finally Drop Weapons As Gaza Peace Tuk Gada Small Brain

By: Yusuf Abuh Hamas don agree to follow new plan wey go see dem drop dia weapons as part of effort to push Gaza ceasefire and prepare ground for Israeli troops to leave. Di Gaza Board of Peace say di agreement na major step wey go help bring better governance, security, humanitarian support and rebuilding for Gaza people. But some analysts dey warn say implementation no go easy because some […]

todayJuly 31, 2026 22

obodo oyinbo

Israeli Airstrike Kpai 10 Pipo for Gaza, Even Children Nor Escape am

At least 10 pipo, including five childrenis, na im kapi after Israeli airstrike hit one residential building for Gaza City. Israel military talk on Thursday say dem carry out di strike as part of operation to target “two central Hamas terrorists” for Northern Gaza. Di suspected target of di attack na Hamas battalion commander Imad Asleem, wey reportedly kpai together with im teenage daughter Israa, dem later bury dem on […]

todayMay 29, 2026 28

obodo oyinbo

10 Pipo Kpai For Gaza As Hamas Clash With Israel-Backed Militia

By: Esther Ayoola At least, ten pipo don kpai for Gaza, afta Israeli air strikes and fight between Hamas and Israel-backed militia. According to local hospital source, di fight hapun Monday, near Maghazi refugee camp, when Hamas pipo attack militia wey go do checkpoint for dia area. Al-Aqsa hospital for Deir al-Balah naim receive di bodies, and many other pipo wunjur, some dey critical condition. Local witnesses tuk say di […]

todayApril 7, 2026 28

obodo oyinbo

Trump Tell Hamas To Comot Bodi From Fight

By: Esther Ayoola US President Donald Trump don give clear warning to Hamas say wahala go dey, if Hamas no drop weapon, and sti send SMS Iran say make dem drop dia arrangements of building nuclear programme again. Trump tuk dis one afta meeting Israeli Prime Minister Benjamin Netanyahu for tuks about Gaza ceasefire, Iran matter, and Hezbollah issue for Lebanon. He say Israel don try for di ceasefire, but […]

todayDecember 30, 2025 53

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds