HUMAN TRAFFICKING

3 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

UN Vote Say Slave Trade Na Biggest Crime In History

By: Esther Ayoola Yesterday for UN headquarters for New York, UN General Assembly vote say, transatlantic African slave trade na “di biggest crime against humanity.” Ghana propose di motion, and 123 countries gree to am. USA, Israel, and Argentina oppose di vote, while UK and all 27 EU countries watch hand comot. Untop yarnings with tori pipo afta di meeting,  Ghana Presido, John Mahama tell reporters say e dey support […]

todayMarch 27, 2026 9

International

Naija Person Don Jam Wahala for Try Traffic Him Daughter Go Iraq

NAPTIP don arrest five people wey dem suspect say dey do human trafficking and rescue 24 victims for Nnamdi Azikiwe International Airport, Abuja. Among di people wey dem arrest, one na papa wey try carry im own daughter go Baghdad, Iraq. NAPTIP spokesperson, Vincent Adekoye, talk say di operation wey NAPTIP DG, Binta Adamu Bello, lead na based on correct intelligence and dem catch di suspects unaware. One of di […]

todayOctober 2, 2025 15

National

Hisbah Catch Person Wey Dem Suspect Say Be Human Trafficker with 12 Women for Kano

Kano State Hisbah Command don arrest one suspected human trafficker with 12 women for one motor park along Zaria Road for Kano, as dem dey try travel go Lagos. The Deputy Commander General of Hisbah, Sheikh Mujahideen Aminuddeen, confirm the arrest for one statement. He talk say na Hisbah operatives, led by Officer in Charge of motor parks, Muhammad Bashir, intercept the suspect wey come from Borno State. Even though […]

todaySeptember 4, 2025 36

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds