ISRAEL

12 Results / Page 2 of 2

Background

obodo oyinbo

Israel Attack Bridges, Enter Lebanon For Long Fight

By: Esther Ayoola Israel army commander Lieutenant General Eyal Zamir on Sunday for southern Lebanon announce say Israel don begin big ground operation against Hezbollah because dem wan stop di Iran‑backed group wey dey fire rockets and violate Israel borders. Oga Zamir say dem don destroy some bridges near di Litani River wey Israel claim Hezbollah dey use cross for attack, and dem plan to advance ground operations and air […]

todayMarch 23, 2026 19

obodo oyinbo

Qatar Say Make Iran and US Settle Marras

Qatar foreign minister Mohammed bin Abdulaziz al-Khulaifi tok for Doha say make Middle East calm down and say Iran and US suppose reason and settle demselves soon. Di minister say Iran attacking dia neighbours nor get any good, say e dey pain dem but dem gat reply U.S. Iran fire missile and drone after US and Israel bombard dem for almost two weeks, wey cause kasala and damage important place […]

todayMarch 11, 2026 28

International

‘Trump Don Talk Say No Be Washington, Na Netanyahu Give Order For Israeli Strike Wey Happen For Qatar”

US President Donald Trump talk say the Israel airstrike for Qatar na decision of Prime Minister Benjamin Netanyahu, e yan say Washington no authorize am, and e no benefit America or Israel at all. Israel do the strike for Doha on Tuesday, target senior Hamas political leaders, kill five of them, including the pikin of exiled Gaza chief Khalil al-Hayya. This attack na first time dem do am for Qatar […]

todaySeptember 10, 2025 114

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds