Lagos Attorney General

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Attorney-General explain how  Police Take Dey Spoil Taskforce Work

By : Jolayemi Olajide Lagos State Attorney-General and Commissioner for Justice, Lawal Pedro, don accusat di Nigeria Police, say, dem ma dey put sand, sand for di lagos state task force garri, refusing to  fight against land grabbers. Im yarn dis one  give tatafo pipo  for Alausa, on  Sunday. According to di  Attorney-General, say di police suppose work wit  state Special Taskforce and dat  police refuse to follow dia order. […]

todayMay 25, 2026 8

Lagos

Lagos AG Tuk Why Dem Free Di Suspects Of Owode Killings, Say Evidence

By: Esther Ayoola Lagos State Attorney-General, Lawal Pedro, don explain why Lagos gorment free di suspects wey bin dey dia net for di killing of six traders for Owode Onirin, dat gornment no dey hide anybody wey dey  involve. E say decision not to charge di suspects na because akelebe investigation no show clear evidence wey  link them to di crime. According to am, di black uniform men, wey we […]

todayApril 24, 2026 21

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds