Lagos

Lagos Attorney-General explain how  Police Take Dey Spoil Taskforce Work

todayMay 25, 2026 2

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Lagos State Attorney-General and Commissioner for Justice, Lawal Pedro, don accusat di Nigeria Police, say, dem ma dey put sand, sand for di lagos state task force garri, refusing to  fight against land grabbers.

Im yarn dis one  give tatafo pipo  for Alausa, on  Sunday.

According to di  Attorney-General, say di police suppose work wit  state Special Taskforce and dat  police refuse to follow dia order.

Pedro say na so im office dey follow di police quarter everyday, dem go tell police, come make go check dis police go say mbanor, and dis one dey make di fight against land grabber dey draw for ground.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds