LAGOS CULT ATTACK

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Two Pipo Kpai For Cult Wahala For Ajah, Lagos

By: Rilwan Agbomeji Unto wahala report for Lagos, say two people, wey dem never fit get name na kpai for  suspected cult warling warling for Ajah area, Lagos state. Kofam aproko gather say, di incident happen for Tuesday night. Dem talk say di attackers enter one crowded area near Ikota complex, come start to dey shoot anyhow. Di shooting make plenty people for community and market run for safety, cause […]

todayDecember 11, 2025 10

Local

Two Pipo Don Die for Suspected Cult Attack for Lagos

Residents for Lakowe Orita Adeba and Sangotedo dey very worried on Saturday as suspected cult clash don kill two young men badly for two different places for suspected revenge The issue na the latest for plenty cult fight wey don cause many people death for Lagos State these past weeks. One person wey dey Lakowe, wey no want make dem talk him name because the matter serious, talk say the […]

todaySeptember 15, 2025 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app