By : Jolayemi Olajide
Di Lagos State Emergency Management Agency, LASEMA, don Konfam say enemies wan bin disgrace imself, but with dia commando quench di fire wey dem wan use before.
According to statement wey Head of Public Affairs, Afolabi Olawale, release on Tuesday, the agency receive emergency calls for dia hotline Dat, one story building bin catch fire on Tuesday for Lagos.
And true, true, once dem reach dia, na one church dey born, na so emergency team take start and last, last na so di church begin shout hallelujah.