Lagos government investment plan

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Assembly Agree New Bill Wey Go  Hellep  Future Generations 

By : Jolayemi Olajide Lagos Assembly don gree on the new Lagos State Wealth Fund Bill, 2025 to keep money for future generations. Di oga  kpatakpata of Finance Committee, Hon. Obafemi Saheed,  dey ground for di house of assembly read di report to the House after di bill pass second reading. From dere,  senior man Speaker,  Mudashiru Obasa con konfam dis ogbonge bill wey go make Lagos rich, say na […]

todayJune 4, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds