Lagos Police whistleblowing

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos CP Tell Residents to Blow Whistle for any Corner-Corner Movement

By: Jolayemi Olajide Lagos  Oga Commisioner of Police,  Tijani Fatai,  strong face today,  condemn di school kidnapping katakata for Oyo State. Oga Fatai  yarn dis one on Thursday, when konfam 89.5FM newsroom waka go pay am courtesy visit for im office. As questions take reach im side  concerning di security mata for Lagos, di CP yarn say, for now, Lagos dey calm and peaceful but di police still need beta […]

todayJune 4, 2026 3

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds