Lagos Speaker

2 Results / Page 1 of 1

Background

Business

Speaker Obasa Explain Why Lagos Be Naija Number One Business Centre

By Ebi Oboko Speaker of Lagos State House of Assembly, Mudashiru Obasa,  don drop yarns, say Lagos go continue to push Nigeria economy forward, even though Abuja naim be di Federal Capital Territory. E yarn dis one when e receive new leaders of Lagos Chamber of Commerce and Industry wey Leye Kupoluyi lead come pay am courtesy visit for Assembly. Obasa explain how  Lagos still tey  be di best place […]

todayApril 17, 2026 2

Lagos

Lagos Speaker Obasa Talk About Nigeria-China Military Partnership

The Speaker of the Lagos State House of Assembly, Mudashiru Obasa, don talk say the military partnership between Nigeria and China don dey produce better results already. He explain say the cooperation, wey include military training and local arms production, dey help Nigeria tackle some of the major security challenges wey the country dey face. Obasa talk this one during the 76th anniversary celebration of the People’s Republic of China […]

todaySeptember 23, 2025 23

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app