Lagos Assembly Agree New Bill Wey Go Hellep Future Generations
By : Jolayemi Olajide Lagos Assembly don gree on the new Lagos State Wealth Fund Bill, 2025 to keep money for future generations. Di oga kpatakpata of Finance Committee, Hon. Obafemi Saheed, dey ground for di house of assembly read di report to the House after di bill pass second reading. From dere, senior man Speaker, Mudashiru Obasa con konfam dis ogbonge bill wey go make Lagos rich, say na […]