Military Salary

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Oga Presido Military Salary Increase Scatter Political Space

By: Jolayemi Olajide   Oga Presido Bola Tinubu approval of new salary package for Nigerian Armed Forces don cause mixed reactions from opposition parties as dem argue over di reason behind di move. Social Democratic Party and New Nigeria People’s Party welcome di salary increase during interviews for Abuja on Tuesday, saying better pay go improve soldiers welfare and strengthen national security. But Labour Party and Obidient Movement question di […]

todayAugust 6, 2026 11

OBODO NAIJA

Naija Soldiers Dey Dance, Say Tinubu Raise dia Salary by 80%

By: Yusuf Abuh Oga Presido Bola Tinubu don approve ogbonge salary increase of between 30 and 80 per cent for about 250,000 Army men, and di new pay package go begin from September 1, 2026. Di Presidency announce di increase for statement on Tuesday, saying junior soldiers from private to staff sergeant go get 80% raise, warrant officers to colonels go collect 50%, while brigadier-generals to generals go earn 30% […]

todayAugust 5, 2026 15

OBODO NAIJA

Defence Minister Say Soldiers Salary Increase Dey Come Soon

By: Esther Daniel Defence Minister General Christopher Musa don say President Bola Tinubu go soon announce salary increase for Nigerian Armed Forces personnel to improve dia welfare. Musa talk dis through him media aide, saying di move na part of government plan to reward soldiers for dia sacrifice and service to di nation. Di minister remind Nigerians say military pay don rise from N49,000 to N100,000 during him time as […]

todayJuly 28, 2026 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds