Soldiers Burst Secret Gun Factory For Kebbi, Gbab Two Jaguda Boys
Soldiers under Operation FANSAN YAMMA don burst one secret gun factory for Kebbi State, recover five locally-made AK-47 rifles, and grab two suspected gun makers wey dey supply terrorists with weapons. Confirming di operation for inside statement on Thursday, di Media Information Officer of Operation FANSAN YAMMA, Lt. Col. Aliyu Danja, tok say di soldiers plan well well before di operation. According to di military, na correct intelligence make dem trace […]