Osun election 2026

5 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Davido Hail Adeleke Re-election, Say Other Govos Fit Learn From Am

By: Kofoworola Olayinka Afrobeat singer Davido on Tuesday hail him uncle, Osun State Gofnor Ademola Adeleke, after e win di gofnorship election for second term, saying di victory na victory for di pipo. Davido talk dis one for press conference for Osun, where e say Adeleke work and performance suppose serve as example to other gofnor and public officials. Di singer also praise Osun voter for standing firm and protecting […]

todayAugust 19, 2026 18

Politics

APM Rake Say Osun Election na sign Tinubu Nor get level for 2027

By: Kofoworola Olayinka Allied People Movement, APM, say di outcome of di Osun gofnorship election show say President Bola Tinubu no get easy road ahead for di 2027 presidential election. APM National Publicity Secretary, Yusuf Abubakar, say Nigerians no go support any political party wey fail to perform, whether di party strong or not. Di party say APC leadership and its national support for Bola Oyebamiji during di Osun election […]

todayAugust 17, 2026 27

Uncategorized

Why Adeleke Beat APC Again For Osun

By: Kofoworola Olayinka   Gorfnor Ademola Adeleke win Osun gofnorship election on Sunday with 511,067 vote against APC candidate Bola Oyebamiji’s 444,815 vote, as di result show say APC lose di state for di second time in four years. Di victory come after APC internal division, Adeleke regular salary payment and support from former deputy gorfnor Iyiola Omisore and music star Davido reportedly boost his campaign across di state. INEC […]

todayAugust 17, 2026 16

south west

Police Ban Amotekun, Vigilantes From Osun Election Security Operations

By: Kofoworola Olayinka Nigeria Police Force on Wednesday stop Amotekun, vigilante groups and other non-state security outfits from taking part for di Saturday Osun gorfnorship election security operations, say only authorised security pipu get role. Police spokesman CSP Ani Iniedu issue di warning on behalf of IG of Police Olatunji Disu, as di force warn political parties, candidates and supporters against engaging, arming or sending such groups. Di police say […]

todayAugust 12, 2026 21 2

National

Osun Assembly Call For Clean, Free Election For 2026

By: Esther Ayoola Osun House of Assembly don raise concern say make di governorship election wey go happen on August 15 dey free, fair and credible. Dem tuk dis one afta INEC move dia Resident Electoral Commissioner, Mutiu Agboke, go Ondo State. Speaker of di Assembly, Adewale Egbedun, say, whoever INEC go put for di state must follow Constitution and Electoral Act wella. E sti tuk say di sudden change […]

todayApril 10, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds