Four Police Officers Chop Sack Over Owode-Onirin Market Killings
Four police officers don lose dia job after dem go involve demselves for di killing of seven traders for Owode Onirin market, Lagos, for August 2025. Lagos State Police Commissioner, Olohundare Jimoh, na im dey align di mata give tori pipo on Thursday, say dem take part for di unlawful killings. Jimoh explain dat, di traders dem kpai during fight wey hapun between landgrabbers and traders for Owode-Onirin area. Jimoh […]