remi bello

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos House Of Assembly Approve Di Nomination Of Remi Bello

Di Lagos State House of Assembly don approve di nomination of Mr Usman Oluwaremilekun Bello as member of di Lagos State House of Assembly Service Commission (LASSCOM). Dem confirm am for inside plenary on Tuesday after members of di house of assembly ask am questions while oda members tuk say Remi go show workings. Di speaker of di house of assembly put am to a voice vote and di ayes […]

todayApril 30, 2026 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds