Sports

Cape Verde Ready For Messi And Argentina World Cup War

todayJuly 3, 2026 9

Background
share close

Today, Africa world cup new comers,  Cabo Verde don rake full newspaper say dem nor dey fear anything, say dem go follow up defending champions Argentina  for Miami as both teams battle for place in di World Cup last 16.

Cabo Verde, wey be di smallest country to ever reach di knockout stage, don surprise many people after dem draw  Spain and qualify ahead of Uruguay and Saudi Arabia.

Argentina, with captain Lionel Messi, enter di knockout round after scoring six goals and na sti one of di favourites to win di cup.

If Cape Verde fit shock Argentina, e go rank as one of di biggest upsets for World Cup history.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds